BBNaija Pepperdem’s Omashola gives advise to suicidal people camping in his DM

Big Brother Naija's Omashola is appealing to people with suicidal thoughts who are camping in his Instagram DM to have a rethink of their planned actions.

The reality TV star made this known via his Instagram page on Tuesday, November 19, 2019. In a video shared on his page, Omashola expressed his worry over the people sending him DMs with plans to kill themselves.
This is what he had to say to them on Instagram:
"My name is Omashola, I want to address the issue of people when dey send me DM dey talk say dem wan kill themselves. Make una calm down. Wetin dey do una? I don receive message, nor be one, nor be two nor be three, as a matter of fact, i don receive literally like four messages...sending me messages that dey wan kill themselves 'I have been discouraged.' I dey try my best but I nor wan post all those things make people nor feel say it's okay for people to kill yourself. 


"And if you wan kill yourself why una dey always bring the thing come meet me because I nor know wetin I dey do whether I look like pastor...Its a good thing say you come to me and its a good thing say I fit even address the matter say make una nor kill una self. But why you wan kill yourself? Life sweet! Una dey mad?" he said.


Comments

Popular posts from this blog

Royal wedding guests caught trying to sell their royal wedding gift bag on eBay for £400 just hours after Prince Harry and Meghan Markle's big day

'It took me two days to know he was my husband' - Tanzania singer Vanessa Mdee confirms relationship with Rotimi